Intro: Kizz Daniel & BNXN
Beni kolobi, kuna ni mo bi
Ja ni su na ji shun
Gwagwalada, Gwagwalada
Ye
Beni kolobi, kuna ni mo bi
Ja ni su na ji shun
Gwagwalada, Gwagwalada
Ye
Gwagwalada, Gwagwalada
Chorus: BNXN & Kizz Daniel
I enter from Abuja go Gwagwalada
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
Verse 1: Seyi Vibez
Mi o foor
Won o la na
On God
Ile ni le mi, Asgard
I live fly nibi
Inję ma saami
Funmi lowo Iya Charly
Wahabi
I look, I look
Magada Movado
Can’t you see
Olowo mo ba to
Koju ma ribi, I come manage her
Love is on tomorrow sha
If loving you is a crime
Baby don’t you waste my time
Dancing Makossa, eh, eh
Mo mø pe a sunle, sunle
I dey for Gwagwalada
Call me back, mo dapada
Chorus: BNXN & Kizz Daniel
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki lе wi?)
Verse 2: Kizz Daniel
On to the next one
Givе me ginger
Give me power omo ęlę
You surprise me
Harm me
Girl come try me
On to the next one
Give me ginger
Give me power omo ęlę
O ti sanwo fun mi
No be issue at all
Chorus: Kizz Daniel & BNXN
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force, I no fit do pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada
I enter from Abuja go Gwagwalada (I enter)
Won ni mo taka sufe si, awon da?
I no fit force am if e don pass my power
I roll up my shawarma
I dey for Gwagwalada (Ki le wi?)
»BNXN (Fka Buju) Feat. Kizz Daniel and Seyi Vibez – Gwagwalada Lyrics«